Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Lola Omotayo Explains Why She Wedded Peter Okoye Despite Their Age Difference on: 29-11-2013 08:52 PM
u guys owe us no explanations just kip d flag flying
2  Forum / The Buzz Central / Re: RE-UNITED: Dbanj and Don Jazzy Perform Together At Dbanjs Sister's Wedding [Pix] on: 3-08-2013 09:05 PM
Who b fool?
3  Forum / Sports / Re: Nigerian Blessing Okagbare breaks African Women's 100m record on: 28-07-2013 04:33 AM
If it is good,naija go hail,but wen u fail ur history wil b told
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We Muslims Have The Right To Give Out Our Daughters At Any Age - Asari Dokubo on: 25-07-2013 06:41 PM
Asari,na u freedom fighter dey talk dis RUBBISH?
5  Forum / The Buzz Central / Re: Why I Can’t Sacrifice My Acting Career For Marriage –Actress Nse Ikpe on: 23-10-2012 10:20 PM
People dey talk u self dey talk,wetin u put in btw ur leg wen oda gals nor women no get?yet dem dey sacrifice alot 4 dere marriages mean while u dey here dey talk rubbish.Go burn 4 hell jare
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: YAY!! Nigerians Can now Secure American Visa within 20 Days – US Ambassador on: 18-10-2012 11:56 PM
Na true dis man dey yan so
7  Forum / The Buzz Central / Re: Finally! Rita Dominic Plans TO Marry Her Billionaire Boyfriend Soon on: 18-10-2012 05:44 PM
Tank God 4 Rita Dominic
8  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Versus Davido: Video comparison Part 1 on: 15-09-2012 04:40 AM
Well aint stoppin 2 dancin @ both of dem song in da club nor car/home.its normal dat tooth and tongue do fight but settle.so we hope sumday dis crews will realise dere errors and settle 4 good wit even and beta album.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING! Police Seize Cynthia Osokogu's Dead Body [Corpse]; Delayed Her Burial on: 8-09-2012 11:15 PM
Naija ake,wetin una 1 do wit her corpse
10  Forum / Relationships & Romance / Re: 3 Reasons Why Single Girls Are Sad at 30 on: 1-09-2012 02:50 PM
True talk
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bayelsa rape victim gets N.5m grant on: 19-12-2011 02:19 PM
People of dis world if u are not afraid of MAN,fear GOD.TEN men molesting a gal,na wa o
Pages: