Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: DO NIGERIA STILL DESERVE NO. 1 IN AFRICAN FOOTBALL on: 9-08-2008 11:46 AM
una too dey deceive una sef.who be nigeria.una just plenty 4 notin una no fit dominate una region waybe west africa not to talk of african nation. how many trophy una don get una think sey 1 position na for peolple wey no get achievement. sorry na im be una name. make una go prepare well if una won be no 1.
2  Forum / Sports / Re: GIVE REASONS WHY YOU SOOOOOOOOO MUCH LOVE YOUR CLUB on: 9-08-2008 11:40 AM
manchester united forever remains the best. the most constitent football team. the best defending team. the best scoring team. the most well behave club and to crown it all the best football of the c. ronaldo. no shaking give it to him
Pages: