Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two women abducted and raped 25-year-old man on: 13-11-2011 11:11 PM
Quote from: physis on 12-11-2011 03:42 AM
make dem go try our 9ja guys na there dey go see prick wey dem no go fit carry

babe, na lie no dick wen woman nor fit chop. You don hear say woman dey quarel say im man too dey do am d thing? Na say im man nor dey try dey bring quanta.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two women abducted and raped 25-year-old man on: 13-11-2011 10:45 PM
Nor be lie o. E get one time wen dem say one south african lady do dis kind thing. Although she nor rape strategy. Her own be say she just gree for every man wen come her way make she for give am HIV. She say she get the HIV throu rape. Wen some men rape am she come get HIV. Maybe na wetin dis ladies dem dey do---REVENGE!     

Quote from: inuhu2 on 11-11-2011 05:48 PM
These women are dangerous to the nation,but my pals help me ask why are they doing this,is that because of plasure or a chime?
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two women abducted and raped 25-year-old man on: 11-11-2011 09:33 PM
That chic sure say she nor no female condom?abi na female domcon she be wan tok say she nor no?
Female condom na condom wen female dey wear...!
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two women abducted and raped 25-year-old man on: 11-11-2011 09:20 PM
That chic sure say she nor no female condom?abi na female domcon she be wan tok say she nor no?
Female condom na condom wen female dey wear...!
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two women abducted and raped 25-year-old man on: 11-11-2011 09:30 AM
HABA! Guys, una sure say all dis stories nor be cooked up stories?
Pages: