Lord Jesus, our Redeemer, you willingly gave yourself up to death, so that all people might be saved and pass from death into a new life. please help our country Nigeria R.I.P tp the dead
make buari or buhaha i don no which one be he name make him and our police man call Jonathan come europe come fine work and make dem clear road for adam shiomhole to rule our bless country nigeria if not my grand mother will come in........
i abeg make una let oshiomole be, becos na the best governor so far 4 edo state be that, as 4 u poster who tell u say na expose e expose abi u want make he first come tell u before e build house dont forget dis man na DON before he become gvn okayyyyyyyyyy
why is this woman crying she should know that her husband fine someone he love. becos i have see someone that stay with he,s wife for 5y before the good lord answer them. so woman belive me ur husband can fail but jesus never fail.............