C-boy dont mind dem,just play you lovely football,you are handsome,legsome, headsome all of them you be,them only dey "beef" you,like say them be cow,they try to distract you by booing you,bcos you r good, pple dont hate,if you have it flaunt it,abi?

???maybe una wey dey hate wor-wor sef.