god of akpako go punish those armrobbers, terry g sorry, na envy dem dey envy you i go help u break their own head when i see dem. dis na ur next album tery g. take the chourus: arm arm arm arm arm robers ehhhhhhhh carry my money (hey) carry my gold (hey) brake me bottle (hey) una go dieooooooooooo (hey)x2 add the solo by urself waitng to hear the album very soon. ur guy 2fake (08075360444) lets go there. once again thank god 4 u. |