Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking: Abuja Lady Slaughtered By Fiance on: 1-10-2011 04:06 AM
Bad Guy. Im think say him sharp. E dey send person make dem find the body. Mumu. Some Babes dey like make their man dey beat them. E get one babe wey tell me say she dey like to fight her bobo physically because the make up sex na die. lol. Grin
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Segregation: Bishop Oyedepo's Covenant University Deny Muslim Students Admission on: 30-09-2011 03:14 AM
Will they employ a Christian in the Islamic Bank? Abi will they admit a Christian into Ansar U deen? Abeg make them talk anoda thing. When e reach Christian matter, they go tell us wetin we suppose do. Bible say " Do not be unequally yoked with Unbelievers.  Tongue
Pages: