Quote from: BendelArmedRobb on 19-08-2012 01:59 PM
Naijapals i greet una oo,... So if i buy an underwear dross 4 Omotola Jalade and Genevieve Nnaji , Nadia Buari, Uche Jombo,and Ini Edo, Tonto Dikeh , Mercy Johnson as a birthday gift, would you people say my mind is dirty ? Yes it is! or it's normal ? or una go ask how u take know dem size ? ? Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
are u alright at all?