Show Posts
|
Pages:
|
2
|
Forum / The Buzz Central / Re: Fuel Subsidy? P-Square's Peter Okoye Abandon his Lamborghini |
on: 5-01-2012 12:25 PM
| Make una sofry amebos. That one na news jare. Even though na #2,000 dem fit still buy am. The poster want make una comment. U know how much Psquare dey get a week? Person wey fit buy million naira car nor fit buy fuel even though na #5,000. Na wa o naija! Well na poster wey nor get wetin e wan post sha na dey cos all this things. | | |
7
|
Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE? British Girl Kills Herself Because Her Boyfriend Canceled Cinema Date |
on: 4-01-2012 02:50 PM
| One thing i hate pple doing is killing theirself. Wat is the meaning of dat? Dis pple are so igonorant dat dey don't tink there is God. Dey tink death is just like travelling. Dat's so stupid of dem. Na dey will tell me dey going to heaven. Why wud u kill ursef, do u owns ursef? No matter wat happen u don't ve right to kill ursef. Na mumu dey worry all these pple wey commit. Even though sey life don tire u, stil don't ve right to take ur life. Manage live the life instead bcos there is judgement. Anyway sha una go see 4 action dat day. | | |
8
|
Forum / Sports / Re: Eto’o launches Set’Mobile in Cameroon |
on: 4-01-2012 02:35 PM
| This is wat i call BIG BOY. U re not a big boy until u know how to give to the society. Everytin is not just government. We individual have to do sometin wen we know dat we can, not waiting 4 the government. Not dat u re giving it out 4 free, but at thesame time gaining it back. But the most important tin is that it will create a room of employment.Pls naija lets do sometin, don't feel unconcerned. Were is our Musician, were is our footballers. Wat are ur impact? We sing and put money in the pucket, we play and put money in the pucket. does dat make any sense. | | |
9
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Armed robbers kill man on daughter’s birthday |
on: 3-01-2012 02:51 PM
| Wat i hate about dem is that dey don't human feelings, dey dnt ve compassion. Luk at wat dey did in Delta dey killed all the traders wen collecting their money and their gold. Why can't dey collect the money and leave dem alive. Is anytin wrong wit dat? These pple are animals. Wen dey are caught u will see dem luking like innocent. Dey will not have peace thru out d days of their life until dey repent. I hate this. | | | |