Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Iyanya Poses With The Real Most Expensive Champagne In The World on: 18-10-2013 04:57 PM
I saw the champagne yesterday @ transcorp Hilton ,two gurls wher advertising it .sales for 200k naira .
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Declare Total Jihad in Nigeria on: 16-08-2009 08:35 AM
Boko Haram abi Haram Boko! Una no get work! make e una face una cattle rearing business and let the peace reign for my cool flexing naija ..Una fit stand war wen e go start....Malam dem,if una justdrink that Kunu and Take some shit smoking Gum,una head go dey give una zero..Zombies!
3  Forum / Relationships & Romance / Re: I want to marry a white woman on: 16-08-2009 08:29 AM
Guy U no Get Gist Aight! haha
4  Forum / Law and Crime / Re: Some Nigerians to face executions in Libya on: 16-08-2009 08:17 AM
No Easy way to get Money aight! Is just dem aint lucky Man! See Money!See wahala!see death!all in same chains...alot of Nigerians being exected here in China here on drug related cases...so men this is it...Money aint easy!just keep ya head up!
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: An 84 year-old Nigerian man speaks on having 86 wives and 170 children: on: 15-08-2008 04:50 AM
E no easy ooo!! How him dey manage sef?
Pages: