Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Now Official: 14 Years In Jail For Gay and Lesbian Marriages IN Nigeria on: 30-11-2011 09:56 PM
LMAO!  All of una with una basket mouth just dey talk like say na today yansh dey back! Remember say if you point one finger to your friend, the others they point to you. All the big big and ogbonge men and women way take bukuru cover then eye shebi na them be the most gays and lesbians for naija? David Mark and him people just dey there to eat our money and they take gay and lesbian marriage take dey cover our faces. The David Mark him self him no get gay for him family? i know them plenty as i don deal with them well well, so make all of una shut una buka cavities up, wake up and nack real senses for una head.! Leave Gay and lesbian alone and talk about how we naija go fit make am. Na 50 years we just celebrate now and nothing don happen and before you know am, 100 go come and we still run go another man country. All the expensive name brand wey una dey use, na Gay and lesbian people they make am. them rich, them know bukuru well well and come check am out na them they rule the world. Truth no say make them no talk am.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Now Official: 14 Years In Jail For Gay and Lesbian Marriages IN Nigeria on: 30-11-2011 08:30 AM
LMAO!  All of una with una basket mouth just dey talk like say na today yash dey back! Remember say if you point one finger to your friend, the others they point to you. All the big big and ogbonge men and women way take bukuru cover then eye shebi na them be the most gays and lesbians for naija? David Mark and him people just dey there to eat our money and they take gay and lesbian marriage take dey cover our faces. The David Mark him self him no get gay for him family? i know them plenty as i don deal with them well well, so make all of una shut una buka cavities up, wake up and nack real senses for una head.! Leave Gay and lesbian alone and talk about how we naija go fit make am. Na 50 years we just celebrate now and nothing don happen and before you know am, 100 go come and we still run go another man country. All the expensive name brand wey una dey use, na Gay and lesbian people they make am. them rich, them know bukuru well well and come check am out na them they rule the world. Truth no say make them no talk am.
Pages: