These so called boko haram they must be very crazy to think that here is like the north where they can do nonsense they are very wrong. today shoot out in uniport sef no be joke. we wey dey ofrima dey fear like crase becos we dey far from any exit
of course she go smile well well becos she know say na after they go see no be now.and u no see hw d tin dey open for d guy. he is only accepting an open invitation
What the hell is this? Is this a budget or a shopping list. What sort of nonsense is this what sort of lavish spending is this. Must they spend everytin Naija has b4 they are asatisfied?