This poster! abi nametalkam.. i don't even know what to call u. You are noting but a big GOSSIP and you lack maturity.. na only first lady dey murder English 4 naija?? abi na u sabi pass?

.. even some of ur posts here, you dey murder english die..u no fit get information wey somebody won pass, all u sabi na to dey GOSSIP and to dey post rubbish here. IF U CAN'T RESPECT URSELF FOR ONCE THEN U ARE A BIG FOOL...