Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 11-12-2011 10:52 PM
na only baba God go help us ooo,we don come sabi pass ourself na be this one,oyinbo do am,na so nija won do pass oyinbo,oyinbo transplant brest ,we go won transplant even our hight and head,haba nija ,no be every wey oyinbo do be goodthing ooo.i dey with them for oyinbo land,make una stop.
Pages: