i beg who know no book?
i go three primary school i dey carry first that one no mean say na u know book pass
if you kno book shey you know fit go one school.?
na so one of my friend one school.
the guy dey inside class oo.
NASO ONE TEACHER
as am one question
the teacher say
which year nigeria became republic?
naqso the guy raise hes hand
my guy think say the teacher no go call am.
instead make in no talk
he said that was
he said that was
he said that was
he said that was
198the teacher said you stand up
i said me?
he said yes
i said that was aroud 1991
naso the teacher the third weyu we dey seat together
wetin the guy go talk
he say
oga i think say dem don born me oo
bcos if them don born me i go no the answer'
the teacher later tell them the answer
naso the guy stand up
he first ask the teacher
sir can i ask you a question
the teacher said go on
i bag who is the first person to fry akara in nigeria?
for aqn yone that know the first person to fry akara in nigeria.
please call this number 0000022222848746909009877