Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Kanu Nwankwo, Funke Akindele, Banky W announced as Olympic torch bearers on: 17-06-2012 12:53 AM
well done guys. next pls
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 17 bank staff, 8 policemen nabbed over missing N14m from bullion van on: 16-06-2012 11:19 PM
rat where dey inside; dey tell d other rat say food dey inside. naij no dey carry last
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 17 bank staff, 8 policemen nabbed over missing N14m from bullion van on: 16-06-2012 11:18 PM
rat where dey inside; dey tell d other rat say food dey inside. naij no dey carry last
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCKING: Video Of Young Nigerian Brutalized By Thailand Autorities (Page 4) on: 16-06-2012 11:09 PM
my people we don leave d matter where dey ground; they talk of who want make all igbos die.
wat abt d young guy where die? do u know wat d family are going through as of now?
abeg .......
5  Forum / The Buzz Central / Re: Ladies!!! Let's The Hot Meet Mr Ideal Nigeria 2012 Winner on: 13-06-2012 10:18 PM
Quote from: chisparlis on 13-06-2012 08:22 AM
All this stupid gossip naijapals girls wey dey here, jobless girl and ashawo girls dem dey trip for this guy die, even their boy friends no fine reach this guy or their brothers, this kind of girls are just loose girls wey think say dem go fit use because of their p**sy select the kind of man wey dem like, their guys will only fcuk them and dump them, that is why i love guys of this 21st century, they are really fcuking girls and dumping them like fish  Grin Grin Grin Grin
wat do u mean by dat?if we are jobless than u're wat? (helpless) cos u're gay.when u for say guys dey fcuk u up and dey dump u like shit. Grin Grin Grin u dey here dey talk who be jobless and who be ashawo see ur mouth like d fish
6  Forum / The Buzz Central / Re: Ladies!!! Let's The Hot Meet Mr Ideal Nigeria 2012 Winner on: 12-06-2012 11:47 PM
my darling fine pass; he also na my ideal naija boo:
7  Forum / The Buzz Central / Re: Ladies!!! Let's The Hot Meet Mr Ideal Nigeria 2012 Winner on: 12-06-2012 11:46 PM
my darling fine pass; he also na my ideal naija boo:
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DOMESTIC VIOLENCE: Man Head Butt His Wife To Death! on: 10-06-2012 01:40 PM
any way may her soul rest in peace. men should always know women has big mouth
and always try to avoid them and their mouth. we all went peace in our home & all want to be happy
 there are lots of way to deal wit matters wit out violence.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DOMESTIC VIOLENCE: Man Head Butt His Wife To Death! on: 10-06-2012 12:30 PM
Quote from: kingoe on 10-06-2012 12:16 PM
@ steveoneal, the mistake come from both side. do u think if his wife has reply him in a good manner would her husband react to that extend? if i were that woman my answer would be that the man is my costumer, and if u dont want me to sell to my customer at odd hour then i will stop it please my husband. I  bet u this answer would have save her life. So read the wifes respods b4 the fight.

@ steveoneal, the mistake come from both side. do u think if his wife has reply him in a good manner would her husband react to that extend? if i were that woman my answer would be that the man is my costumer, and if u dont want me to sell to my customer at odd hour then i will stop it please my husband. I  bet u this answer would have save her life.

wat are they talking abt; and wat are u saying;dat is right for wat d husband did or wat?
if he had his brains up in his head and not in his ass. he should hav talk to his wife and ask question
then butting her to death. and for some other men wat u said could hav make it even worse.that means she has something to do wit d man. men pls grow up
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DOMESTIC VIOLENCE: Man Head Butt His Wife To Death! on: 10-06-2012 12:20 PM
things dey happen for dis life o; let them lock him up some men are so stupid they never think
b4 acting. just kill d woman for nothing
useless goat: i pity for d kids no mama no papa
11  Forum / Relationships & Romance / Re: 10 Melt-Her-Heart Secrets!!! on: 2-05-2012 10:37 PM
Quote from: mizcollins1 on  1-05-2012 09:17 PM
looking forward to it babe  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
so na here u guys see to play this love; na new i be come read o;
any way me too am looking forward to it also Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
12  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Monday Edition] 30.04.2012 on: 2-05-2012 09:37 AM
Quote from: Ecto on 30-04-2012 12:39 PM
IS a TABOO to kill that Cobra SNAKE in my home town talkless eat it. Cos are great friends and neighbour
guy u be igbo man: cos na only albakalake:isu dey see taboo and dey make d taboo
 great friends indeed, u for go live wit d cobra snake make ena be neighbour Huh? Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: STEPHANIE OKEREKE and LINUS IDAHOSA WEDDING VIDEO on: 30-04-2012 07:49 PM
ear my prayer o God! my dream wedin
 wow so cute;
14  Forum / The Buzz Central / Re: Bode Pedro and Uchenna Eze (Bellanaija Owner) Wed On Saturday, May 19 2012 on: 29-04-2012 09:16 PM
Quote from: ZION7ZION on 28-04-2012 01:04 PM
so e don reach when dem go deh post Marriage announcement for NP, very soon we go deh see Obituary announcement  Angry Angry
  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin u go kill me for laugh o bros: no be small thing o
15  Forum / The Buzz Central / Re: Bush Girl, Halima Abubakar Honoured At BBC In London on: 21-04-2012 10:34 PM
but y this ur dressing self? Huh? Huh? Huh?
16  Forum / The Buzz Central / Re: SHOCKER!! Banky W Smooching A Strange Lady At MI Illegal Music Launch on: 20-04-2012 07:35 PM
which one be ur own mr poster: get a life pls
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Rapes Woman: After Pouring ‘Holy Oil’ Into Her Private Part on: 22-12-2011 07:56 PM
abeg wati u dey do when d pastor dey pour d oil for ur v?
Pages: