Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FEAR OF DIVISION? Nigerians move for creation of more states. on: 22-02-2012 10:28 PM
I beg mek dem creat warri state 4 us o, big warri as d capital
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A nigerian nabbed trafficking hard drugs worth N5 million in tomato cans on: 4-02-2012 12:50 AM
@ jublow, I see u like a mad man, e bi like say ur brain dey shake. I nor blame u at all, na ur sense wey dey pain u I blame. Idiot
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A nigerian nabbed trafficking hard drugs worth N5 million in tomato cans on: 4-02-2012 12:41 AM
@ jublow, I see u like a mad man, e bi like say ur brain dey shake. I nor blame u at all, na ur sense wey dey pain u I blame. Idiot
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TOWARDS MUAMMAR ABU MINYAR AL-GADDAFI'S UNITED STATES OF AFRICA... on: 27-01-2012 09:07 AM
Robbish talk. Don't mind dat late terroris & detector. One 9ja weda they like it or not
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Justice? Mechanic To Die By Hanging For Stealing Mere Car Stereo on: 27-01-2012 07:09 AM
Na God go purnish dat judge, d judge no fit sentence d man 2 jail mek he go serve him jail term? Bad judge
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ((((BOMB)))) Explosion rocks minister’s house on: 25-01-2012 08:41 AM
@ milliniumMan, u're d greatest idiot of dis generation, u'll sleep n never see d light of anoda day, so u're in support of those heartless boko haram, infact u're more worst than d boko haram secta. Idiot it will not be well with u n ur religion n ur rapist u call a prophet
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US Army prepares for Nigeria’s possible break-up on: 25-01-2012 01:10 AM
As far say na south nai d U.S Army  dey come protect, make dem com quick quick o, aboki una own don finish be dat,
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kuwaiti Prince, Abdullah Al-Sabah Converts Into Christianity on: 25-01-2012 12:42 AM
U're welcome 2 d family of light, ur life is in d Lords hands nothing do u my prince
Pages: