Some idiots they fight here like say nah dem papa they cause this huge prioblem for naija,make i tell una the truth.................. nations like U.S,Russia,Germany China go join very soon..................this countries they sponsor some terrorist when they know say oil plenty for that country.................
Nah wah for nigerian actor and actress,nah only for naija dem go shot person for film body no tear five minutes later blood go dey come out small small,