
hahahaha tomorrow we go talk sey aboki no know anything ,u seeam? them don use the westerners develop thier place now they want break up ,anyway make that country break sef afterall na lordlugard idea not nigerians idea ,but i go good oo make every body dey how them dey b4 Aboki rea ur cattle enter farm,wersterns enter office and school. no bee this time wey westerners go go school finish ,aboki go tell dem say , Kai no kworobelem if u sqeek engwrish finish u go kwom meech me kwo okwish,