wen robbery go take stop 4 this country, na only 9ger dey this world or na only 9ger poor self abeg all the youths make una hostle good, there are many good biz, good job, good ways to take make money apart from robbery, abeg all my country men and wemen make una stop robbery ohhhhhhhhhhhhh |