Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: QUESTION! Why Do Nigerians Like TO "Show Off" By Taking Photos Everywhere on: 14-03-2012 04:09 PM
We no dey show off because our media people no their work, if oyibo star shit we de seam, the go club drink to die na news, if the kiss for public na one page of paper be that. So why we brother and sister dem no go show the one wey the struggle make for this hard part of the world. Oya answer me wethin be the work of E (Entertainment) TV.
Pages: