make unah remember Africa proverb , e say if u rush enter marriage u go hop out. So young girls make unah dey look well b4 unah SAY yes to any ye....ye man no matter the stupid money wey the ye..ye get. Every body no say nah money entice Doris nor b GOD made natural LOVE so make she just take am easy and Stella self make u nah remember say her husband don die so i believe say nah congeal hold am but she 4 still look 4 d man wey e wife die make them blend. But nah only GOD know watin kill Stella husband, you sure say nor b infideli............. if u like complete am nah u sabi bcos dat tin dey kill man well well ooooooooooooooooooo. |