Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Relationships & Romance / Re: 6 Awesome Things Women's Bodies Can Do on: 3-08-2013 08:05 AM
at that no5 e depend on the kind smell o, cos some checks get one kind....................................smell o?
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is She Truly The Most Beautiful Woman In The World? on: 24-04-2013 05:59 AM
useless people and their primitive life,, this people are the genesis of world problem today,,yeye people?
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photo & Video] Man Arrested For Having 7-Month Love Affair With A Horse on: 24-04-2013 05:56 AM
why e b say some people da like to drink panadol for another person headeck,, if the man fine enjoyment inside horse y una no fit live him alone,,horse no need blackbarry,, e no need recharge card, e no need shopping,, ebeg make una free d man?
4  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Lists of Nollywood Stars That Cut Their Her Hairs on: 24-04-2013 05:49 AM
naija babes wowo,,haba
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Video] American Male looking for Sex Beaten by 3 Thai Women in Bangkok on: 16-04-2013 04:48 AM
good thai girls,,if na nigeria girl na dem go give d yeye whitefull d tin for free,
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MONSTER!!! Lover Boy Matchets Man For Refusing To Allow His Daughter Marry Him on: 12-04-2013 08:07 AM
but why the man no gree make d guy da touchlight him pikin,abi na me wan marry him own pikin,,but guy you no try by cutting d man,olodo
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 13yr Old Boy Commits Suicide For Being Ordered To Read His Books on: 12-04-2013 07:58 AM
boko blood,,
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Video] First Legally Gay African Traditional Wedding Ceremony In South Africa on: 10-04-2013 04:12 PM
i,m 150%sure dat god must have regreat why he distroy sodom&gomorah cos dey didnt done half of what we ve done 2day,,shammmmmmmmmmmmmmmmme
9  Forum / Sports / Re: Asaba Stadium Named After Super Eagles Coach Stephen Keshi Plus Other Goodies on: 17-02-2013 04:13 PM
must we spend all our money on dis trophy,,was this not the same trophy that Egyptians won straight 4time, why is it dat everything that comes to Nigeria always seems deference,,,,,mr badlock Jonathan  pls we have other important issues worth spend money for,,olodos?
10  Forum / The Buzz Central / Re: Photos and Winners From First Nollywood Movie Awards on: 4-06-2012 03:36 PM


 
BendelArmedRobb
[Male]
 Offline
Posts: 947
Upcoming
Re: Photos and Winners From First Nollywood Movie Awards
« posted : June 03, 2012, 09:25:09 PM (18 hrs ago) »

una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this   
yeye man yhu and coffi even when plane crash yhu stil da drink coffi dem swear for yhu?
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dana Airplane With 153 Passengers Crashes In Lagos on: 3-06-2012 06:26 PM
NA POLITICIAN THE INSIDE THE PLANE, IF NA DEM NO PROBLEM, BOKOS SHUD HAVE WAIT TODAY NA, WE VE HAD ENOUGH FOR THE D DAY Y BOMBING AGAIN ?
12  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage As You Have Never Seen Before!!! Meet The MAVIN family on: 29-05-2012 05:53 PM
stupid pple with low maintality no inspiration dayz y da always com up with senseless songs?  
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian appointed as the first black police commander in London on: 29-05-2012 05:44 PM
is na a nigerian man not igbo man,if na drug him do na e go b capital IGBO man yeye poster?
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sex-starved aunt rapes brother's son on: 22-05-2012 02:53 PM
mumu boi swear say yhu no enjoy ham olodo?
15  Forum / Relationships & Romance / Re: PREGNANT WOWAN DELIVERS BABY AT ATM MACHINE on: 22-05-2012 02:47 PM
notorious criminal is been born dey shud observe him properly ?   
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wicked Lagos man delivers wife of baby on: 22-05-2012 02:43 PM
i understood wat d man is avoiding................hospital bill?
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Women Can Build Nigeria Better" – Abike Dabiri on: 22-05-2012 02:39 PM
wen engineer da talk laborer go da talk comon make una go set-down one corner?
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO:Nigerians Caught Wearing Pampers Filled With Cocaine on: 22-05-2012 02:31 PM
nawa for dis fulls o?
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Gives Birth To A Baby Boy Inside A Ccommercial Bus on: 22-05-2012 02:27 PM
make d guy no letter become conductor or danfor driver ?
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Please Help Locate The Family Of This Dead Accident Victim on: 22-05-2012 02:11 PM
who dash monkey banana who go even sell coffe give stupid man like yhu, abeg mo hear everyday coffe coffe if coffe da hungry poor stupid man like yhu come to my house abeg? rip dear?
Pages:
[1] 2 3