lol. Make una no lock up o but @ d same time make una try handle una mugu with mercy so by d time u leave am e no go frustrate. Na help una dey help mugu so e go get sense b4 e die @ least. 2Tins God gave us free is Water and purry but any man wey go party chop better food no give dem gift na kolo man, so men if u chop nd e balm, try drop money 4 maintenance. |