Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 419ers are spoiling naija's image globally. wetin we go do? on: 29-08-2008 12:25 PM
its not our fault, cos its payback time for all the things they did to us in the past. NAIJA 4 LIFE
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: nigerian faces death for 86 wives on: 29-08-2008 12:17 PM
make dem leave the man alone jo! na beans to marry 86 wives yet im dey take care of all of them. wedar koran sey or koran no sey, the man na genius. Guiness make una take note of this man.International broadcasters make una remove eye for wetin no concern una. NAIJA MAKE WE DEY MAKE RECORDS SMALL ABE.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / food for all! for where? on: 12-08-2008 03:01 PM
One of the main aims of the Federal Government is to provide food for all, but today u see people suffring.
People in the country only see this food on T.V but cannot eat them. A comment was made by a blind man; his comment was this "my own better sey i ney dey see the food eye, but i pity people wey dey see am eye becos dem no go chop am." We only enjoy Spaghetti and Indomie on T.V, but we do not get to eat them. So pls it is better not to see this food because we do not eat them.
Pages: