Wounders shall never end oh,na all these girls dey transfer HIV 4 africa oh oh oh ma God help us oh,Ashawoooooooooo abeg kenyan govt make una keep them 4 were them no go see prick phyuk 4 20yrs plssssssssss cos it has been contaminated by bingo virus,abeg,ejoor,biko,yankuri.
wounders shall never end,may be na wetin she put her hand into kill am,or she don join that popular L N T Y make una complete am,wetin dey sweet na him dey killoooo.
plsssssssssss how sure r u i beg u in the name of Godooo r u sure, if yes habah what happen abi them poison am from the US this must be investigatedooo by our able FIIB alagbon[pls nigerian police swinge to action an unravule the true Biko Biko Abegoooo].
shey no be ramadam dem dey do again haba haba abi una God dey drink blood,i no sure sey na thesame God we dey serve u na own na blood sucker,what a shame an a pity to islam.
na waoo dis one don follo penis go wetin she go tell baba God say ee cari am com haaaaaaaaaaaaaa all dis old women dem 2 like young boys 50yrs what a shame rest in sex peace with correct flogin from baba God