Quote from: BendelArmedRobb on 17-07-2012 10:33 PM
my naija people una welldon oo ... Naija una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. EVERYTIME COFFE DEY COMOT FOR YOUR NOSE THIS.
Omo but true true This GOLDIE UUUUUUUUUUGGGGGGGGGGLLLLLLLLLLYYYYYYYYYY OOOOO Chai.............because them dey put people there based on who you know, if not which person with him right sense go pick this uuuggglllyyy babe to represent NAIJA...........There are lots of BEAUTIFUL BABES IN NAIJA THAT CAN REPRESENT US WELLA.......I DEY VEX.