Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Version Of Rick Ross "Hold Me Back" Music Video Shot In Obalende on: 19-09-2012 09:59 AM
RICK ROSS.... nice one dude, i like watching this video.... No mind all the haterz(Dirty People) watin you do whay all this nonsense people dey make mouth, i promise them when i come 9ja i go do pass watin RICK ROSS do. and i get special gift for una (right thumb down) dirty people, damn nigeria, damn their leaders. RICK ROSS right thumb up. coming soon ILEFO IN NIGERIA...lol

Sirhagrin say so
Aka. Guess What?
2  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Version Of Rick Ross "Hold Me Back" Music Video Shot In Obalende on: 19-09-2012 09:50 AM
Rick Ross..... no mind all the haters(dirty people)! by the time i come 9ja. i promise i go do pass watin you do whay dem they talk nonsense so, and i know say everybody whay dey talk nonsense na does whay never commot for that buff country..... I have a gift for Nigeria (right tomb down) phyuk Nigeria. Right tomb up for you RICK ROSS for that nice video

Sirhagrin say so
Aka Guess What?

Pages: