Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: Ebola Patients Who Escape From Quarantine Should Be Shot At Sight - Chidi Mokeme on: 14-08-2014 07:06 PM
If na u nko make dem shoot u #chidi
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: World Economic Forum: Jonathan Orders Closure Of All Public Schools, In Abuja on: 2-05-2014 11:18 PM
Weytin we wan even gain frm hosting dis WEF sef.D lockdown of fct no b poor pple go stil suffer am
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abuja Police Releases Tear gas on Protesting Polytechnic Lecturers & Students on: 29-04-2014 03:13 PM
Make dem go fight boko boyz na civilians body dem dey get power
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US Freezes $458 Million Stolen By Nigeria Dictator Abacha on: 6-03-2014 09:02 AM
No need 2 return am cos dem go re-loot am
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We Used The $500million Abacha Loot To Develop Rural Areas – Okonjo-Iweala on: 27-02-2014 09:49 PM
Quote from: osarobo62 on 27-02-2014 03:44 PM
. I guess the projects are called the RE-LOOT-IFICATION of stolen wealth  Grin Grin
6  Forum / The Buzz Central / Re: What a colour! Nigeria Unveils New World Cup Jersey [Look] on: 27-02-2014 09:29 PM
Dem for use green write number for d white one n nt red
7  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Tonto Dikeh Gives Her House Help A Nice sweet Treat (PHOTOS) on: 21-01-2014 10:47 AM
Must she post it.Looking 4 cheap attension
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sakawa: Woman Reveals Secrets on: 29-11-2013 09:09 AM
Wat of all d moni u made frm internet fraud
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photos] Mile-Long floating City With Schools, Hospital, Parks, Airport on: 29-11-2013 08:52 AM
Nonsense wat of tsunami com happen na anoder titanic b dat
10  Forum / The Buzz Central / Re: Award: Moses Beats Mikel, Sunday Mba To Nigeria Footballer Of The Year Award! on: 28-11-2013 12:07 PM
What of our golden eaglets
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Paraga Seller Gives Birth To Baby Girl Inside Tricycle In Ikeja Lagos on: 5-11-2013 08:17 AM
Wat will b d baby's name? Ur guess is as gud as mine
12  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Man Punished By Soldiers For Crossing Ikorudu Express Road on: 4-11-2013 03:52 PM
The so called sojas dem dey obey law?
13  Forum / The Buzz Central / Re: “I Can’t Get Married Because Of Nigerian Media” – Rita Dominic on: 15-09-2013 03:34 PM
Bad workman na him dey qurrel wit his toolz so my sista tak anoder tin
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Jonathan is too weak, and Incapable as a leader – Asari Dokubo on: 5-09-2013 07:41 PM
Mak asari go sleep jor mak he remeber say only ijaw no fit mak jona win 2  jona no perform @ all so many pple no go gree vote  am 3 if he asari 2 strong mak he help jona fight boko boyz 4 even we were dey south south no go war bcoz of jona 5 MEND  dey threatin jona nw mak he go fight dem stupid man
15  Forum / The Buzz Central / Re: 18 year old Anna MBGN Ebiere Banner Leaves For Miss World Pageant In Indonesia on: 4-09-2013 10:30 AM
Dat lady don pass 18yrz
16  Forum / The Buzz Central / Re: Karen Igho Was Robbed Last Night on: 2-09-2013 05:02 PM
Na she b d first person wey dem dey rob  mak she go hide jor
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking news, Governor Suntai returns home…but no speeches yet on: 26-08-2013 07:25 AM
This man should resign n tak care of himself dat is if d power brokers wil allow him bcos frm wat i saw he is nt ok he cant cont as a gov.This na yar dua part 2
18  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING! Namibian Beauty, Dillish Wins Big Brother Africa 2013 #BBATheChase on: 26-08-2013 07:14 AM
Beverly go go join afrocandy dey act porn film snice she don start am 4 bba
19  Forum / The Buzz Central / Re: I Was Dethroned Because I Refused To made love With The Director! All The Details on: 13-08-2013 08:02 PM
U sure say na true na only one side of d story we hear
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ONLY IN NIGERIA! James Ibori's 55th Birthday To Be Celebrated In Delta. (PHOTO) on: 5-08-2013 10:59 AM
Dat y diz politicans we continue to steal our money useless n stupid people
Pages:
[1] 2