Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Cuts Off Girlfriend’s Br3ast, Dumps Her Body In Pit Toilet on: 2-04-2015 10:42 PM
No true love again o
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 32-Year-Old Woman Bites Off Friend’s Lip Over Gossip - Photo on: 18-03-2015 11:02 PM
 Grin Grin Grin mmmmmh is it okorie dat did it, U̶̲̥̅̊ r funny which one b OKORIE EEEEH
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: True Leadership! The King Of Jordan Plan To Lead Airstrike Against ISIS Militant on: 5-02-2015 12:16 PM
I wish he will do it,does pple dey wicked oo.hw can dey burn sumbdy alive? Is a pity d kind of death dat guy died
4  Forum / Politics / Re: Top 15 most performing Governors in Nigeria on: 30-01-2015 04:45 PM
Poster  U̶̲̥̅̊ try for dis one
5  Forum / The Buzz Central / Re: Ini Edo Speaks On Her New Relationship With Nollywood Actor, Mike Godson on: 24-01-2015 01:23 PM
 Dat hand wey dey for GODSON neck where is it from?postert  U̶̲̥̅̊ don go carry Ini and GODSON pix come merge togethet abi Grin
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: whats wrong with this photo ---- ? GUESS WHO IS HE edition on: 3-12-2014 03:14 PM
 :Oga Joe. G EJ Grin Grin
7  Forum / The Buzz Central / Re: Breaking News: 8 Years Old Amarachi Uyanne Wins Nigeria's Got Talent on: 11-12-2012 06:43 AM
Comot der who know u, sabo yoruba...dem dey tell u say ibo 8yrs girl win sumtin like dis, u come dey talk of ofe mmanu. IGBO KWENU !!! Still on top we no dey thief,na our sweat na I'm we dey chop oo.
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nursing Mother Stabs Husband To Death In Ebonyi, Blames It On The Devil on: 27-11-2012 10:10 AM
Dat idiot wey say igbo woman wicked, na thounder go fire u, RIVERS NA IGBO? Na i make u no go school monkey.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Husband Absconds As Scan Reveals Wife Is Pregnant With Triplets on: 7-11-2012 10:07 AM
Omo... dat man is funny ooo,make he wait carry his load who he wan live it for.He never start to run.He must do his duty as a man no be only to f••k.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Stowaway Found Dead In Arik Airplane’s Undercarriage on: 28-10-2012 08:44 AM
Take the risk and join the millonars RIP
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Students Kidnap Female Colleague, Assault, Kill And Bury Her In A Forest on: 25-10-2012 09:20 PM
Those boys will suffer even in hell,they will not see good tin in dere life.RIP GIRL
Pages: