Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT!!! Choir Mistress Electrocuted By Microphone Inside A Church In Benin City on: 11-12-2012 10:23 PM
The pastor wey get dat church don use am increase e member nxt year na e go buy private jet. Fake churches
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING!!! Mother of Nigerian Finance Minister, Ngozi Okonjo-Iweala, Kidnapped on: 11-12-2012 10:16 PM
Sorry 4 de sad story o chai. But na owo dem want na so pay dem fast make dey no harm dat old woman abeg
3  Forum / The Buzz Central / Re: Cold War Between Goldie & J Martins After He Disrupts Her Video Shoot In SA on: 11-12-2012 10:07 PM
Although i hate both of dem, but i've been 2 jmartin's show twice b4 e go come stage mc don shout tire since dat day na 4kup guy i dey call am. And again how u go dey do shakara 4 a fellow supasta like u. U 4 tell am say u no wan come na. Abi u big pass 2face. 
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: How I Made My Money - World's Richest Black Woman, Folorunsho Alakija on: 11-12-2012 09:28 PM
I go do more research b4 i agree o becos e fit be lie.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Arrested For Hiring Thugs To Beat Her Secret Lover…Resulting In His Death on: 11-12-2012 09:05 PM
As she don kill am na make she chop am
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF: 30-Year-Old Man Assaults 14-Month-Old Niece on: 20-11-2012 12:07 PM
na craze dey woory am...................
7  Forum / Religion / Re: Blinging For Christ: Pastor Ayo Oritsejafor Rocks Expensive "Jesus" Golden Chain on: 20-11-2012 11:57 AM
dis the same stuff American artist used 2 wear its devilish ahhhhhhhhh............
Pages: