Nah Wah Ooo!.. I no know where the poster dey get his/her information from....point of correction and as for those people wey never reach London before please make dem no call monkey for dog for you. (I pray that all of una go reach come London one day IJN)

I live in London and there's nothing like Newham University..... we only have Newham College For Further Education with different campuses.