Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Teenagers Tricked Into Prostitution In Italy [Photo News] (Page 4) on: 9-07-2014 11:08 AM
Hei be wise and be careful if u don't wana die at earlier age because dem say na dis mouth dey kill and dis mouth dey safe . This is media network u can speak wateva but my advice for u is that when u are on a public Abeg mind d way u speak not only on dis tupic . I got experience many times,who no go nor go no ok my sister .
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Teenagers Tricked Into Prostitution In Italy [Photo News] on: 9-07-2014 11:03 AM
Quote from: abbeyy74 on  9-07-2014 05:55 AM
Make all bini wey dey here go hide in shame and keep just quite and stop embarrassing their selves trying to defend any comments against them because u guys really know also from the dept of ur heart say prostitution na una family and generational business so pls at poster that one no bi today,infact na their way.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Teenagers Tricked Into Prostitution In Italy [Photo News] on: 9-07-2014 10:57 AM
Make all off una shut up let come down to pigin English ok . Point of correction don't u ever poin ur fingers on any body I'm a Yoruba ok  I don live italy b4 all my friends a mosly Igbo s taking about binis Boiz depending on girl dats big lie ooo.ifanyi na woman putam 4house obinna na woman putam 4house and and so many other i cant messions here feeding dem and clothing dem why I see d binis going out every morning 4their husles , can ibo girl do dat let's go straight to d point naija it's hard u guys no dat and our family hv to survive in there in naija , even in naija there are many ashawo too from different state in naija abi na Hausa , ibo , Yoruba bini, all this problems come from our government we don't hv to blame dis poor girls fighting and trying to survive their family ok . NAIJA PPL MAKE UNA DEY REASON B4 UNA DEY TALK WE ARE NOT HELPING OUR SELF  Abi not be pple dey still an cult off kids body parts 4naija all d name to survive ? Hmmm  all dis problem na our government cossam .illitrates make una wise up Abeg .
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: Price list Of Nigeria's First 5 Star Hotel and Tallest in Africa on: 14-10-2013 11:28 PM
Haterz abeg make una let all Rich people all over D word  come spend Money for our country jo Hmm na wa.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! Man Caught Having Sex With Chicken [Photo & Video] on: 24-07-2013 02:52 PM
He still hv the mouth to say he have right to do wat he like to the hen  bush man
6  Forum / The Buzz Central / Re: #ALUU4 VIDEO: Upcoming Artist Elvis Grey Brutally Beaten By Cultist Over A Girl on: 28-11-2012 09:21 PM
Naija stand up,we all humans, we know's hw D pain iss we need to be wise . Cry
Pages: