Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: can someone pls advice me, cos am cheating on my boy friend. on: 30-10-2008 01:41 PM
why must u cheat on your guy? it is really a bad habit.............pls stop dont do that again.
2  Forum / Relationships & Romance / can someone pls advice me, cos am cheating on my boy friend. on: 30-10-2008 01:38 PM

hello 9ja, see i don even tried for my self oh Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry. see my guy no dey cheat on me and me dey do am Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed abeg wetin i go do to take stop that can thing, but one thing be say i know they do am for money matter Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes. abeg i need una advice cos the guy is too innocent for me to dey do that knid thing for him. 9ja people i love u na all, wellu wella Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley.......................................lol.............................. Kiss
Pages: