Dats show hw Well equip our security sector is in Afrika, wat a Shame to hv attakd d Embassy its mor lik a Slap to d Nation. Dis a Wake up call to all Sectors
Enjy it yle it. Last nd I jst OP all dis Celeb hv enof savings nd Investmnt cus u guys are'rt gonna Get a Dime frm me wen I hear any Donation related News 2moro ohh, cus nobdy dey c me has I dey Hustle ohh.
So why his He Now Going up wif all dis Story Years afta Mic Death, dem don Share Him will Teeea teea now, cus still have'nt Found any meaning in him Claming to b his Partna!!!!!
Na Waa, where der ar crious Economic challenges To Tackle wif,Na gay marriage dey ya Head to Sign, I jst Op U've Gotten ya slf a Patner. God Hlp us Here in Africa
dwm tell una say na Stand_by Machine dem b abi? mk una park well jare,who kuld protect nd watch ova us bera dan God himself, shey no b d same blood nd water dey flow for der body lik we all dos, apart frm d black black dem dey wear watin dem tk pass una?