yet dey are paid salaries abi......we students come dey suffer for house abi!!!!! particularly d gals, most of dem don get belle!!! una dey yarn rubbish...i beg me wan resume schl ooo!!! y una no ask dem wey dey teach us now!! no b d same struggle dey pass tru!! una cum dey talk non sense!!! e be lik say una wan go hell fire abi...infact una dey go hell fire |