turn your daugthers to the imposible until their body fade finish, maybe by then you go marry dem urself. who give a darm about wahala wife anyway.....
na you macho pass for you family? tell ur brother, den make una brush am well.then together do send forth for her. dat ain't a wife but a knife.. dats Gods love on ur bro you knw!
na dis one we go de use yard all dis our celebrities wey like to de use them coin toy de show,still dey shout say dem level no get comparizm. dem mama!
my chick would'nt compare me to any macho huge tall fella,even as she's a inch taller dan i do cus i gat all de packages nd go down lows she ever dear for.U KNOW!! height is indeed only a measure
she's not the first in need of phunk, she can never in the same way be the last! she dey find way to just show herself,. why she no go join "SPARTACUS"