Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: TRUE CONFESSION: D'banj Finally Opens Up On His Love Life With Genevieve Nnaji on: 12-10-2013 09:25 PM
Dbanj dont think am the girl don out smart you. Na so it dey be you for first see that place before spend money on her, forget an move on with life. Na we who be real guy know wetin happen there, if girl chop ur money to comot eye dey hard.  Move on God will fill ur pocket again.
Pages: