Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Peter Okoye Spotted Without Wedding Ring In Tanzania, After Skipping Honeymoon on: 25-11-2013 11:36 PM
This Naijapals self e too much for una is it for ur Businness to sell or what, sombody is going for a show he left his wedding ring at home you people think the wife does nt know abt it? dnt use your news to break homes please LOLA nor mind dem joor and my man peter carry on na bcoz u dey das why dem dey use their camera follow u up and down why dem nor go follow those bus drivers or wheel barrow pushers like that mitchueeeeeeeeeee
Pages: