Make, Na leave D-banj alone....the guy never make too much money like that...to me na cloth people dey see... maybe the guy account nope reach 100m naria self... I am sure the guy go get family problem way him dey attend to...oga..OJB... God way do am before go do am again...abeg leave D.Banj Alone for now....have focus...God bless you