Show Posts
|
Pages:
|
1
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NTA TV Shows Of Those Good Old Days, very interesting |
on: 10-08-2011 11:29 AM
| who rememba dis name tell me d soap opera okidia escoda askalate mary de los angelis,passion,no one but u,d rich also cry,wide rose,secret of d sand or u rememba carbury breakfast telly,captain america,spiderman,dungeons and dragon,hawk,fantastic 4,iron man men i miss nta sunday news wit frank newsline | | |
3
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Over Girlfriend Wahala-Two People Where Kill On Street Fight |
on: 11-05-2011 07:31 AM
| poster shut up, u dey dere d guy wey him wife preg wont go fight too get ur facts rite and na police shut am d idiot dey watch match wey him hear say dem dey fight nai him and his frend won go fight we beg and hold dem d frend stay na him b supaman na nai him go eh police kuku take am do target pratice shebi dem dey claim shotikurin make him cum back to life again na and dem no use gun o no turn d mata to one action film dey spoil aj rep.for ur info does guys get wat dey decieve dnt mine me o bt its d truth | | |
5
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Edo girls demand an apology (Page 75) |
on: 21-12-2010 07:33 AM
| Hopea23 i ve bin ur gr8est fan on np supported u on every post/comment but nt dis time, Edo state has one of d best university in d country but yet dere girls and boys r as dumb as hell, First how cn some1 a girl thinking of travelling out of d country to prostitute wen she is in skl, i knw all state girls has dere flaw but Edo girl own too much, dem don spoil naija name finish for italy,germany and even london with prostitution, so Hopea23 lets forget abt d video bcos i havent seen it but u have bin it total support of us sistas outside d country my question is r u justifying or condemning it which one u dey bcos if u r seeking apology frm np u r in support of dere act. | | |
6
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Edo girls demand an apology |
on: 20-12-2010 08:07 AM
| Hopea u knw wat u r asking for is kinda impossible, no one i repeat no one on dis site will agree to dat,first and formost its a free world everyone has a rite to his or her own opinion about wat he or she believes is rite or wrong.You r just making things worse by asking for an apology bcos it wont work so just chill till d whole tin dies out. | | |
8
|
Forum / Forum Games / Solve dis riddle. |
on: 10-07-2010 04:03 PM
| Riddle me dis.A COWBOY RODE INTO TOWN ON A FRIDAY,STAYED FOR THREE DAYS AND LEFT ON FRIDAY HOW DID HE DO IT. | | |
9
|
Forum / Relationships & Romance / Re: does a lady deserves insult from guys |
on: 31-03-2009 07:00 PM
| Some ladies r naturally dumb dat instead of beating her up d best thing 2 do is insult her make her no her right 4rm wrong but some guys r stupid simple b'cos girl doesn't accept dem dey either insult or beat her up.So nt only pako guys insult girls which guy fit lie say im neva insult girl dis week.Some girls doesn't knw wat dey want dere is dis female friend of mine she is phyukin confuse when it come 2 guys and she doesn't listen 2 advise so d best way i see fit 2 advise her is insult her when she is calm i advise her so does dat makes me a pako or wat so eva u guys calls guys dat insult girl b'cos i b masta when it comes 2 insultin girl actually only d dumb once sha o but d nice and brilliant once i respect dem. | | |
10
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why do men cheat? |
on: 28-10-2008 11:53 AM
| 1st ego we men cheat jus 2 boost our egos and morale among friends,2ndly pride we cheat 2 boost our status and brag amongst friends on how many girls we have f**ked,lastly women r d cos 1. Dey like 2 brag,nag and complain it always turn a guy off 2. U can deprive guys from havin sex u r suppose 2 know men r like babies dey always need closure and comfort, 4. Peer presure friends cn influence a guy 2 cheat by accusing him of eating one food dat he should explore his taste. | | | |