Nigerians una sha sabi see things in very funny perspectives o.... What is wrong with someone going to other calm countries to cool their heads off? Abi una no know say una country don BAJE??? Hw abt una so called Nigerian Savior BUHARI wey no fit siddon for one place? Una no sabi appreciate good thing, I guess that's the reason we are still where we are!!!! |