nna mehn! fins dey happen, dis one no b big deal, as for as dem go divorce after getting neccessary papers, na condition wey put dem so, besides there are bigger fins wey dey more bad dan dis very one, so lets not b dat shocked over d incident and we didnt hear d bad one dat dey had honeymoon or as well had sex as couples. although its bad, we shuld not emulate wrong fins my fellow Naijas but always keep d flag flying high. Remember d SLOGAN! GOOD PEOPLE, GREAT NATION! long live Nigerians! God bless us all!!!!! |