Hw una jst tk confirm say na naija boi, where e passport dey wen una c, abi e tire am join e body? I nor say my cntry leaders gud oooh but mak all dis evil oyibo ppl stop to dey use any opportunity blast us and i knw say na dat boi for oshe state wen b wan fly comot dis hard and wicked contry naija, na dem wan use confuse ppl... I go wait till wen our foolish ambassador to d usa go confirm truely say na our broda b dat..... |