My brothers and sisters,why are we allowing ourselves to be fools and for how long shall be fools...We are here waring against each other when we should be thinking about how to stop the people that is coming to steal and take away what we still have left in this our country called Nigeria....Una no dey see??Abi una no no say Boko haram,abi na wetin be their name no be Muslim and they no be Niger....This na plan wey outside country them don plan to take enter we country come suck our mineral resources...Which kind help America,Britain,France,even Chinko and Isreal wan help us??..Abi the war don start allready??Make una no forget the word wey Obama talk the frist time wey ihn com prisident..he talk say,,in 2015,there will not be a country called Nigeria....thats what they are slowing doing now......This counties wey say they come help us,,na them gon gon gon dey sponsor Aboki haram,so that dey go dey destroy we country and them go enter say them wan help....
Me self,,i wan make we divide make everybody go dem place but with this people wey enter so,,,before dem go go,,only God go help us make congo,somalia and even ghana better pass us....All this thing,,dem don plan am with our Goodluck and he don agree.... ...dem no fit sucide with Aboki dem wen dem be prisident because dem no say,wenn Niger divide,na dem go surfer well well but as our bros com com now,,everything don arange well well as dem want am........But make dem no say,,,eye wey dey cry,,dey see road ooo...