Quote from: Bensuwah on 2-02-2010 02:29 PM
Quote from: teeco on 1-02-2010 02:42 PM
Quote from: prettyb4eva on 1-02-2010 10:15 AM
dis is totally different from d way i prepare mine
Na my problem with you be that you dey show Over sabi

u sure say na only dat 1 b ur problem
BENSUWAH. Wetin be your problem now? Se you get interest in cooking JF for me?