Now you're talking... Necessity is the mother of invention. As oil prices wey una depend on Don fall, hunger waya una and Chinese Pipo nearly kill una with fake rice, una head Don correct say diversification is important.
Una for they wait for oil na...
well said.