Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Super Eagles Coach Stephen Keshi Vents Anger Over Unpaid Salaries of 7 Months! on: 20-06-2014 12:06 AM
KESHI E NO GOOD TO ABUSE AGBALABA BUT UR OWN AGBA DON DEY DO LAN GBA LAN GBA , WHY U KNW GO USE OSAZE NEXT MARCH SEY NA U GO ENTER PICTCH GO PLAY NI ABI WAITING SELF , ABEG U DESERVE TO BE SACKED AFTER WORLD CUP AND AFTER THAT MAKE DEM PUT U FOR 2 YEARS IN PRISON , AFTER THAT MAKE DEM KNW GIVE U ON NAIRA , U SUPPOSE GET BITTING FROM THE WHOLE NIGERIA CAUSE U ARE NOTHING BUT A THIEF ALL U CARE ABOUT IS MONEY .
2  Forum / Sports / Re: Super Eagles Coach, Stephen Keshi May Drop Osaze Odemwingie (Page 2) on: 20-06-2014 12:04 AM
@ kenosas , u be big fool a swear if not u should have go  and sick for alfa and pastor to help clear the juju wey osaze use for keshi , ode munmun , olodo , wy u knw go brazil go play for nigeria , why nigeria people dey always do like dis self m which kind people una b , the best player dat day na d boy u dey dere dey use dat ur badluck hand dey type say na bad luck , person wey don get money already u dey dere dey say na badluck , u better go dey sell moi moi make u self dey alright dey dere dey fill for keshi maybe hin go find u if hin come bck mumu person.
3  Forum / Sports / Re: Super Eagles Coach, Stephen Keshi May Drop Osaze Odemwingie on: 20-06-2014 12:01 AM
KESHI E NO GOOD TO ABUSE AGBALABA BUT UR OWN AGBA DON DEY DO LAN GBA LAN GBA , WHY U KNW GO USE OSAZE NEXT MARCH SEY NA U GO ENTER PICTCH GO PLAY NI ABI WAITING SELF , ABEG U DESERVE TO BE SACKED AFTER WORLD CUP AND AFTER THAT MAKE DEM PUT U FOR 2 YEARS IN PRISON , AFTER THAT MAKE DEM KNW GIVE U ON NAIRA , U SUPPOSE GET BITTING FROM THE WHOLE NIGERIA CAUSE U ARE NOTHING BUT A THIEF ALL U CARE ABOUT IS MONEY .
4  Forum / Sports / Re: Super Eagles Coach, Stephen Keshi May Drop Osaze Odemwingie on: 19-06-2014 11:58 PM
@dickman2 u be fool , sey u b Keshi family abi he dey feed u wey u say ozaze na bad luck , why u knw turn ur self to player make u go brazil go play eran.
Pages: