Too bad!!!!But it's not the nurses fault..its the fault of the hospital authority that the gave the nurses the ORDER to behave in that manner ..Too BAD..
The pikin mama sef dey there dey laugh..she no fit collect that baby and Bosom feed her..pikin when them just born which day dey drink milk from feeding bottle when her mama Bosom dey there...them no even wear this little baby cloth..Hissssss