Show Posts
Pages:
1  Forum / Law and Crime / Re: "I Love Robbing People, It's My Destiny To Rob" - Fulani Herdsman's Shocking Confession on: 23-07-2016 09:24 AM
HIM destiny!!!!!!! Grin he forget say DESTINY can CHANGE at any point,he forget say na CHANGE evangelical dey reign now,say eye don open,we don commot for AWAITING evangelical,if he dey life imprisonment he go turn alfa and undastand y Him destiny CHANGE.. Lmao!
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Drama As Chinese Couple Accused Of Burning Hotel In Lagos, Fight In Court When Arraigned on: 22-07-2016 11:49 PM
Na whah oooo,if God commot una for dis 1,make u carry yur bag run back china o,cos u go dey stigmatized for naija o.
Pages: